My
fellow country people, una fit dey watch am like say una dey there LIVE for
inside National Assembly as Senate dey set exam questions for our ministerial
nominees and dem dey answer am.
As
I dey talk am so, dem senators, wey na dem dey set the exam questions
, don gree
say Senator Udoma Udo Udoma, Kayode Fayemi, Audu Ogbeh and Ogbonnaya Onu wey follow among the people wey
President Muhammadu Buhari don talk say na dem go fit follow am work for the
jollification of Naija people, don pass their own exam.
Watch
am for here make e no be like say you sef no know wetin dey happen for we
country:

You blog is nice
ReplyDelete